Pages

Wednesday, June 30, 2010

TIMAYA FT. M.I - LIFE AGAGA

E crizy iyafo fino
Yes ,yes y'all
This is a public service announcement,Mr Incredible featured by the one and only,Egberi Popsi ,Number 1 of Bayelsa
Enuf respect to Jehova himself
Enuf respect to Black buddy
Everybody wey dey for street O
I hope say una dey feel me O

Verse 1:
When i keep on hustling
People keep on boning
People keep on frowning,say i dey waste time
Nobody believe me,only Jehovah just keep me
See, Morning and Nite,my Mama dey pray
Say one day i go dey OK
When i dey for street,the people wanna bring me down
See people wanna-wanna make me frown

CHORUS:
(Life anagaga 2x)
Onyemuru na turn by turn

(Life anagaga 3x)
Onyemuru na turn by turn
Life anagaga

Verse 2:
When i keep on hustling
When i was struggling
Nobody believe in me
Nobody have faith in me
But i just know say one day e go beta
I know say one day,me i go make am
Now i don dey make am,everybone don dey bone
See the people dem want to bring me down
No matter how you try,the people wanna bring you down
Oh! My Papa you try ,dem won dey make you frown

CHORUS:
So
(Life anagaga 2x)
Onyemuru na turn by turn
(Life anagaga 3x)
Onyemuru na turn by turn
Life anagaga

Verse 3:
Its a brand new life that am living
Brand new moto,brand new everytin
Brand new money & a brand new house & a brand new girl O
Everytin about Man ,be a Watabambam
When i come,everybody wanna rap-a-pam pam
Dem dey call me Lil wayne,call me young money
Cuz i dey for black buddy(black buddy)
Anytime i look at my life,i want to cry
Anytime when i look up,water dey comot from eye
That's why anytime that i sing i just dey say Chai
Many people wam make i die
Carry the horse to stream to drink water,you no go force am to drink water
You can carry the horse to stream to drink water,dem wan to give me Gutter water(Abu Ventures)
Everybody life anagaga
Onyewuru na turn by turn
I dey scratch dem like Otapiapia
I dey chuk dem like say na Biabia(like say na biabia)
Onyemuru na turn by turn O O
Shoes he gat it,gat it(got it) ;Shirt he gat it,gat it(got it)
Money i gat it,gat it ;House i gat it,gat it
Anytin you want O,I can Transform ya O
House i gat it,gat it,Money i gat it,gat it ;Clothes i gat it,gat it ;Shoes i gat it,gat it
Anytin you want,anytin i can give you O O(Call me M.I, ya let's go)

M.I.
Way back then,i was so razz
Before anybody ever heard my vocals
Before i was, and the shows and promoters
Man dey sleep by himself,i mean no gurls
I remember wen guys couldn't toast
Cuz to toast ,you need bread and the bread wasnt clothes
And the clothes that we pose with,to get noticed
Was from Yaba bend-down and so no chicks
But ask about me now, Google M.I.
I gat so many shows,they call me the event guy
I fly so many times a year,i should rent sky
Keep it up for Mr. Incredibulent guy
Call M.I, Mr. I don try
I gat the Doe baby,wetin you wan buy
And all my enemies now,wetin dey wan try
I dey glow like the sunshine
And now ,House i gat it,gat it; Money i gat it,gat it ; Clothes i gat,i gat it ; Cars i gat it,gat it
Anytin you want,baby gurl i can give you cuz i gat it,gat it
Yes i gat it,gat it

Timaya
House i gat it,gat it
Shoes i gat it,gat it(Egberi Popsi)
Money i gat it,gat it
Anytin you want say ,anytin you want baby girl ,I can give you o

Life anagaga 2x
Onyemuru na turn by turn
Life anagaga 3x
I dey strike dem like Otapiapia.......


Soldier go soldier come 2x
Life anagaga 2x
Onyemuru na turn by turn

5 comments:

  1. Hi my guy really proud of but i want u to knw one thing ppl are really tripping fe u in this africa am nt talking of Europe or Asia neither America but u can still counquer the whole Africa cause they are already aware of u,u ppl should try to fix those frnch nations depite d speaking of frnch dem stil trip fe ya music.U are good

    ReplyDelete
  2. I love TIMAYA represent his country nigeria god bless u and your family i love all your song best one for mii is this one LIFE ANAGAGA NIGERIAN ARE THE BEST

    ReplyDelete
  3. I just can't control maself wen i hear this song... i feel like some portion of it actually tell ma story. M.I and Timaya like fire and gas...Individually massive in their own way and wen put together, mann they're explosive...i love it, keep it up. Quick question: Wen would you come to Ghana. We ur fans down here are killing to see u both..

    ReplyDelete