Pages

Sunday, August 1, 2010

WETIN DEY

VERSE 1:
Say wetin dey
Mama hope you doing okay
Mama its a brand new day
Baby get ready for brand new Jesse J
Baby let me tell you how it is
Lets get together so we can handle our biz
I gat the Effizzy,mama we can fly like A's
Ways as cool as the breeze
No matter how far you run
There is nothing hidden under the sun
You can run-run over seas and land
But baby you better understand
That,my love will find you
If its too high ,baby i climb through
My love is like the sunlight,it can blind you
But anywhere,anytine you shine through
Hey,

CHORUS:
Wetin dey ti de
Baby me and you no be play today

ORI MI ft. Wizkid

Gba bode
Mi o gba bode(ori mi o gba bode *2)
Mi o gba bode(*2)
Ori mi o gba bode
Ori mi o gba bode(*8)
Gat me singing like,la la la la la la( *2)

VERSE 1:
Ori mi o gba bode
See dem dey fall and i dey kampe
I don big pass so that dey wan say
As they wan see me,na money dem pay
Everyday,i dey ball
You no fit stop me,you too small
Na me be your Oga,i too sure
If you no won gree,make you comot for door
hun
I get cash cuz am getting to be known more
If you wan stay broke,iwo lo mo
I be superman,e mi mo so
Make you talk your own,temi mo so
Mo shako
Fun awon gbe bo run

Thursday, July 29, 2010

JARGO

CHORUS:
Jai wata ho wata he yai ya
Nae naja wata ho wai ya
Jargo hai wata he yai ya
Jargo ho wata he man ya

VERSE 1:
Okay,let the king through
Where's your blackberry bold,let me PING you
Where's the starsh,we can throw a Bash
Shoot up the yansh
I gat the cash(JA-JA-JARGO)
We can throw this down at my apartment
Medicated glasses gat me looking like am Clark Kent
But am superman,my flow is super man
Classical,we dropping the super duper jamz(JARGO)
His flyness highness is so evident
Ma flow sicker than ma President

Saturday, July 17, 2010

JONZING WORLD ft. Jesse Jagz ,Wizkid

JONZING WORLD
de-de-de-dem wan jonze o(4x)

CHORUS
Won bere tani omoba
Abi dem wan jonze o
Who no know me omoba
Abi dem wan jonze o
Who am I? Who am I? Who
Not Indiana jones o
Prince is here o omoba
Abi dem wan jonze o
Its a jonzing world(8x)

JESSE JAGZ:
If I kolonbi your sister
She follow me on twitter
Original baby sitter
She wan use me play Guitar
I told her i know da Prince and Mr Wizzy
Said my name is Jago

YOU KNOW IT ft. Eldee

Aha Aha Aha Aha Goldie, Eldeee-e
Aha Aha Aha Aha

GOLDIE:
I see you staring,You like my swag
Am like the girlfriend ,you wish you had
Yes am a diva,uh i gat class
You player hating me,but you know(but you know)

CHORUS:
We are not the same o
Am in ma lane o
Igi mu jina sori oye ko kilo fun e
We no be mate o
You just dey hate o
To ba de koja aye e

Thursday, July 15, 2010

NOBODY TEST ME ft. Ice Prince , M.I

They try to put me out ,but am top in ma game
Walk by the streetz and they calling ma name,nobody
I say nobody
Writing my raps all day by the corner
I dont give a ****,i say what i wanna
I say nobody

They try to put me out ,but am top in ma game
Walk by the streetz and they calling ma name,nobody(test me x3)
I say nobody(test me x3)
Writing my raps all day by the corner
I dont give a ****,i say what i wanna
I say nobody(test me x3)

ICE PRINCE:
Yeazir,its your boy baby,Ice prince Now listen Yo!
Am sitting where the life's gon get her
They try to block the ends but i go through the splinter
You should ask yourself why ma shit sound sweeter
And why the girls follow me on facebook and twitter

OROBO

This one goes out to all my Orobo ladies out there
Sound sultan,Excel
see you up in the club
She dey roll am,She dey roll am like trailer
Where my clubsized ladies,clubsized ladies

CHORUS
Orobo hey,orobo hey
She just dey roll her waist like Gorodome ,Gorodome
Orobo hey,orobo hey
See,she make me want to touch her Gorodome ,Gorodome

1:
She be like Molue, e wo
See backyard everywhere o
You African lady,omo your baka na evidence o
Dem dey call her heavy duty
Me i dey call her every evening
Make she report for ma bunk, everynight for our evening duty

MAGA NO NEED PAY

Hey , Hey , Hey , Hey
Maga no need pay
For me to buy correct moto
For me to take make my doe
Maga no need pay hey,hey
Maga no need pay pay pay pay pay pay

OMAWUNMI:
Reminising as i walk to ma car
Thinking about how it used to be
For Ekpoma, I dey ride okada
And most times, i dey soak Garri
I wanted to change the way i live
But i didnt have to do those things
Now am ruling V.I.P
And other girls wanna be like me

MODELE:
You ask me how i deal with ma reality
And i tell you truly it aint easy now
I feel the pressure too and dont know what to do
And now remember you reap what you sow
Now am sitting staring at the screen in my computer
Thinking really hard about what truely matters
Whats with all this data
Just to catch a Maga
It could have been your father
Or someone else's brother

CHORUS:
Maga no need pay
For me to buy correct moto
For me to take make my doe