Pages

Thursday, June 24, 2010

SOUND SULTAN ft. MI.- 2010

When we ask our Government o,when dem go give us lite
Dem say na 2010,we don dey wait 2010 since then
But now the waiting must end
Cuz 2010 don show,oh-oh-oh

I want to be like Moses,eh
Show my people dem to the promise land
But then i notice something,people wey try am don dey underground
I see dem i ja
Look dem from far
Me i fear this Government people
Rise up Naija
Raise ur Apa
Tell them you are tired of the evil

Verse 1:
E don tey wen Fela don go o(2x)
So the leaders are after the doe
Choose themselves like Mini Mani mo
Tumbo tumbo baskelebe
See dem eye like dey shak kelebe
See dem pickin dey comot kelebe
Poor man pickin dey rush olele


I see dem i ja
Look dem from far
Me i fear this Government people
Rise up Naija
Raise ur Apa
Tell them you are tired of the evil

Verse 2:
Gbogbo owo lo n kolobi
Won de TV won soro gidi
Se wo ni,s'emi ni, a mo na gidi
We dey follow follow dem like zombie
Shey na today(na today), Wey we dey wait(we dey wait)
Go buy candle ,go buy candle
Shey na today(na today) ,wey
we dey wait(we dey wait)
E lo r'abela, E lo r'abela o

I see dem i ja
Look dem from far
Me i fear this Government people
Rise up Naija
Raise ur Apa
Tell them you are tired of the evil

Verse 3:
Yes boss,M.I with the flow boss
No more yes bosses its no Boss
No boss so long u scope us
Why you eat green like locust
So ur masses live low cost
Hunger,poverty choke us
You say there's a new plan for u
There's no light,how you gonna show us
All man just fightinh,thinking,fu-el rising ,money sinking
Phcn so blinking ,Phcn to the fighting
I keep on singing,writing
People voting,we coping
Country broken,leaders heartless
Open my eyes,still darkness
Its about that time
That i spit that rhyme
That can touch that mind
Who can tell that friend
Who can take that stand
We can reach that end
Put your lighters Up,they cant fight us down
Light up naija dis 2010,The futuristic sound (cuz 2010 don show oo)


I want to be like Moses,eh
Show my people dem to the promise land
But then i notice something,people wey try am don dey underground
I see dem i ja
Look dem from far
Me i fear this Government people
Rise up Naija
Raise ur Apa
Tell them you are tired of the evil

Shey na today(na today), Wey we dey wait(we dey wait)
Go buy candle ,go buy candle
Shey na today(na today) ,wey
we dey wait(we dey wait)
E lo r'abela, E lo r'abela o

No comments:

Post a Comment